Naijablaze.

Music: Tiwa Savage – Koroba + Lyrics

Tiwa Savage comes through with another banging song titled “Koroba”.

Download Mp3: Tiwa Savage – Koroba

LYRICS

Hey ok! eh!
London!

Verse 1
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na National budget e o?
We go blow am like trumpet

Chorus
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Oya everybody carry your something

Verse 2
He say Darling i’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, Igboro
Sho wole ko wole

Chorus
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Oya everybody carry your something

Verse 3
I no mean to bother you, at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do (do, do)
I no mean to bother you, at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

Ye!

Chorus
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Oya everybody carry your something

Outro
I don’t mean to, I don’t mean to

I don’t mean to, I don’t mean to

Music video by Tiwa Savage performing Koroba (Lyric Video) Watch below